Bringing you up-to-date news on happenings around the globe. The blog is cushioned to address the time lag between an event and the reporting of the event. We also ensure information gets to the public without distortions and amplifications.
Wednesday, 1 February 2017
The 2Face March - By Charly Boy
Read his piece below... I no just understand my people some times. Some people go sidon dey look Uche face, dey dulling and the few wey wan do something weather our condition go fit better, na so we go dey yab dem, dey stone dem. I just tire when I read some useless tweets and updates about Tuface. As a Fada, e no go nice if I just sidon make some guys dey fuckup, dey miss yarn because
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment